Langbeats
Mama – Kiss Daniel

Kiss Daniel

Mama lyrics

Language
English
Level
Beginner
Genre
Afrobeats, Pop
Length
4:00
  1. Boy what up? (yea ai)

  2. DJ Shabsy (oh wa)

  3. Oh yea yo ay listen

  4. Omo na me as I dey here (oh-oh-oh-oh)

  5. Oh na na na (oh-oh-oh)

  6. Omoge my raba is near (oh-oh-oh)

  7. Oh na na na (oh-oh-oh)

  8. In love with your body, I am (oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh)

  1. Said I'm in love with your body, eh oh oh (oh-oh-oh-oh-oh-oh)

  2. Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

  3. Lotori mi lo je gbese eh (lo je gbese oh)

  4. Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

  5. Lotori mi lo je gbese eh, Sugarboy go oh (lo je gbese oh)

  6. Jen Koba wan

  7. Rastaman burst pon another one

  8. Bands be the motto gabadaya

  9. Sugarboy sweet dem agbalumo

  10. Na dem no know!

  11. Mr lover lover, e no business if no rabaraba ey

  12. Mr Sugar Sugar akwaibom G wey dey scatter scatter

  13. Boss fi di hit, feel the heat, feel the beat

  14. Anytime Couby drop put that ish on repeat

  15. Dj Shabsy for the street no be beans

  16. The girls wan chop big thing on repeat

  17. You believe me

  18. Pretty girs dem, them want to deceive me

  19. Emperor Geezy

  20. See let them know that we run the city

  21. Omo omo omo na me as I dey here (oh-oh-oh-oh)

  22. Oh na na na (oh-oh-oh)

  23. Omoge my raba is near (oh-oh-oh)

  24. Oh na na na (oh-oh-oh)

  25. In love with your body, I am (oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh)

  26. Said I'm in love with your body, eh oh oh (oh-oh-oh-oh-oh-oh)

  27. Lotori mi lo je gbese e

  28. Buy Feragamo, I go pay

  29. Lotori mi lo je gbese e

  30. Oya if u like u buy monapo, I go pay

  31. Lotori mi lo je gbese e

  32. Ah the night is yours, but then I go pay

  33. Lotori mi lo je gbese e

  34. It's me and you anything you want, I go pay

  35. Omo omo tell me whose farther than

  36. Tell me whose wacker than

  37. Omo I kick off the show 2014

  38. Scatter all of dem put together chai

  39. Na so they fire me for Twitter

  40. Say I too dey mess with the same sound

  41. No too dey worry me no dey famba

  42. I too dey cana with the songs I dey push out

  43. Mo sare shey three hits

  44. Dem girls dem loose oh

  45. Dem eye dey too shook oh

  46. Sugarboy fire, me I thunder one

  47. Shabsy lo fa collabo

  48. Won yan

  49. Craze dey worry them

  50. Boya lemo pe moti yo

  51. Shame dey worry them

  52. Boya lemo Danny on a low oh

  53. Omo omo omo na me as I dey here (oh-oh-oh-oh)

  54. Oh na na na (oh-oh-oh)

  55. Omoge my raba is near (oh-oh-oh)

  56. Oh na na na (oh-oh-oh)

  57. In love with your body oh, oh na (oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh)

  58. Said I'm in love with this body, eh eh oh oh oh (oh-oh-oh-oh-oh-oh)

  59. Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

  60. Lotori mi lo je gbese eh (lo je gbese oh)

  61. Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

  62. Lotori mi lo je gbese eh (lo je gbese oh)

  63. Boy Kiss! DJ Shabsy, Sugarboy ye eh

  64. G-Worldwide

  65. Ha ha ha

  66. Black card in my pocket, bill ain't a problem

  67. Boy what up? Wooh!

Lyrics powered by www.musixmatch.com

Key vocabulary

yea
yes
ai
to eat; food
dj
disc jockeyB1
jen
short for Jennifer
koba
small coin; money
wan
pale and sick-looking
rastaman
Reggae follower
burst
suddenly break openC1
pon
to place; put
dem
those (informal)

Test yourself

How much of Mama did you catch?

A quick quiz on the key words from this song.

Take the quiz in the app

More Beginner Music to Learn English

Kiss Daniel

Mama

Boy what up? (yea ai)

DJ Shabsy (oh wa)

Oh yea yo ay listen

Omo na me as I dey here (oh-oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

Omoge my raba is near (oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

In love with your body, I am (oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Said I'm in love with your body, eh oh oh (oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

Lotori mi lo je gbese eh (lo je gbese oh)

Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

Lotori mi lo je gbese eh, Sugarboy go oh (lo je gbese oh)

Jen Koba wan

Rastaman burst pon another one

Bands be the motto gabadaya

Sugarboy sweet dem agbalumo

Na dem no know!

Mr lover lover, e no business if no rabaraba ey

Mr Sugar Sugar akwaibom G wey dey scatter scatter

Boss fi di hit, feel the heat, feel the beat

Anytime Couby drop put that ish on repeat

Dj Shabsy for the street no be beans

The girls wan chop big thing on repeat

You believe me

Pretty girs dem, them want to deceive me

Emperor Geezy

See let them know that we run the city

Omo omo omo na me as I dey here (oh-oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

Omoge my raba is near (oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

In love with your body, I am (oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Said I'm in love with your body, eh oh oh (oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Lotori mi lo je gbese e

Buy Feragamo, I go pay

Lotori mi lo je gbese e

Oya if u like u buy monapo, I go pay

Lotori mi lo je gbese e

Ah the night is yours, but then I go pay

Lotori mi lo je gbese e

It's me and you anything you want, I go pay

Omo omo tell me whose farther than

Tell me whose wacker than

Omo I kick off the show 2014

Scatter all of dem put together chai

Na so they fire me for Twitter

Say I too dey mess with the same sound

No too dey worry me no dey famba

I too dey cana with the songs I dey push out

Mo sare shey three hits

Dem girls dem loose oh

Dem eye dey too shook oh

Sugarboy fire, me I thunder one

Shabsy lo fa collabo

Won yan

Craze dey worry them

Boya lemo pe moti yo

Shame dey worry them

Boya lemo Danny on a low oh

Omo omo omo na me as I dey here (oh-oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

Omoge my raba is near (oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

In love with your body oh, oh na (oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Said I'm in love with this body, eh eh oh oh oh (oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

Lotori mi lo je gbese eh (lo je gbese oh)

Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

Lotori mi lo je gbese eh (lo je gbese oh)

Boy Kiss! DJ Shabsy, Sugarboy ye eh

G-Worldwide

Ha ha ha

Black card in my pocket, bill ain't a problem

Boy what up? Wooh!